SHOCK NEWS: TB Joshua death Nigerian Prophet Temitope Balogun Joshua don die (In Pigin)

  Temitope Balogun Joshua, Nigerian preacher, televangelist, and founder of di Synagogue Church of All Nations (SCOAN) don die. Di church c...

 


Temitope Balogun Joshua, Nigerian preacher, televangelist, and founder of di Synagogue Church of All Nations (SCOAN) don die.

Di church confam tori of im death on Sunday morning for social media post some days before im birthday wey suppose happun for June 12.

According to di post, on Saturday 5th June 2021, Prophet TB Joshua speak during di Emmanuel TV Partners Meeting say: "Time for everything - time to come here for prayer and time to return home afta di service."Di statement add say, "God don take im servant Prophet TB Joshua home - as e should be by divine will. E spend e last moments on earth in di service of God. Dis na wetin dem born am for, e live for and died for."

"As Prophet TB Joshua go always tok, "Di greatest way to use life na to spend am on something wey go outlive am". Di church tok.

Prophet TB Joshua leave legacy of service and sacrifice to God Kingdom wey go continue to live on for generations yet unborn."

Di church add say Prophet TB Joshua last words na: "Watch and pray."

Dem also thank di Synagogue, Church Of All Nations and Emmanuel TV Family for dia love, prayers and concern during dis time and request make pipo give di family time of privacy.

T.B Joshua

WIA DIS FOTO COME FROM,ODAS

Chief Femi Fani-Kayode, wey be former Aviation Minister, and friend friend to T.B Joshua also confam di news of di prophet death afta e bin first say na lie.

"Di passing of my brother TB Joshua sadden me deeply. For around 3.00am dis morning, one of im daughters bin tell me say na fake news and I put for social media to say na lie. Sadly dem mislead me. 5 minutes ago di same pesin call me and confam di say di tori of im death na true and dis news pain me well-well." Fani Kayode tok

E never clear wetin di cause of im death be yet.

Pastor TB Joshua become popular over di years as prophet wey dey 'perform signs and wonders' as many pipo dey come im church for Lagos, Nigeria from far and wide.

Pastor TB Joshua use im platform Emmanuel TV, wey be one of Nigeria biggest Christian broadcast station, both digital and terrestrial to reach millions of Christians across di world.

Over di years, di prophet don make news sake of some controversies.

For 2014, in church enta news afta one building for di church premises collapse and kill several pipo and injure odas.

Recently, YouTube bin suspend Emmanuel TV channel from dia platform ontop accuse of 'hate speech' during one of im deliverance session.

For di video, di pastor bin tok say e get one man wey be gay, wey di spirit of man dey torment and no gree make e settle down wit woman.

Prophet TB Joshua bin deny say e no suport or ever dey do hate seech as na love im dey preach.

 

COMMENTS

Name

2bdamo,1,adekunle gold,2,advert,2,afcon,2,BBNaija,2,Biafra,3,Broda-Shaggi,1,buhari,3,buju,1,cbn,1,chelsea,2,chrisbeck,9,Comedy video,3,comedy-videos,35,davido,2,di7,2,dj-major,2,dj-mix,6,Domflyze Mp3 download,1,Domflyze song,1,Download Domflyze ft. Star P - Nneoma,1,Download Mp3 Domflyze ft. Star P - Nneoma,1,download music,91,entertainment,9,EPL,1,Euro 2021,3,fireboy,2,freebeat,14,giveaway,1,gospel,10,hot,5,Hushpuppi,1,IPOB,1,jamb,1,job,1,jokes,4,lil-kesh,1,londonstar,4,lyta,2,min. Samuel,1,mixtape,20,music,200,naira-marley,2,new,1,news,94,Nimc,1,Nneoma by Domflyze ft. Star P,1,nnpc,1,Npower,1,olamide,14,oxlade,2,portable,2,promote muic,1,Psquare,1,real k,1,Rema,2,school-update,3,sextape,1,simi,2,SM,1,small-doctor,1,soloberry ventures,1,South-Africa,1,sport,19,sports,9,sunjoy,2,talk zone,8,transfer,4,twitterban,2,video,6,videos,12,wizkid,2,
ltr
item
Hotnaijamp3 - Latest entertainment hub.: SHOCK NEWS: TB Joshua death Nigerian Prophet Temitope Balogun Joshua don die (In Pigin)
SHOCK NEWS: TB Joshua death Nigerian Prophet Temitope Balogun Joshua don die (In Pigin)
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEj_1BH4-syG9__31r1A14fNXk93SrDoN2Umxl_LV_wxbFmTgWHMNCDMUQvOIW3UhWdWEmYt4_j8XLYPI7VBLZdJcYIDU9R4kzslz8hhjg2vDe1ZeUYJKbopZ-WTz2ZX1bhQi8L0GjKWvp3v/s320/_118069759_gettyimages-460948258.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEj_1BH4-syG9__31r1A14fNXk93SrDoN2Umxl_LV_wxbFmTgWHMNCDMUQvOIW3UhWdWEmYt4_j8XLYPI7VBLZdJcYIDU9R4kzslz8hhjg2vDe1ZeUYJKbopZ-WTz2ZX1bhQi8L0GjKWvp3v/s72-c/_118069759_gettyimages-460948258.jpg
Hotnaijamp3 - Latest entertainment hub.
https://hotnaijamp3.blogspot.com/2021/06/shock-news-tb-joshua-death-nigerian.html
https://hotnaijamp3.blogspot.com/
https://hotnaijamp3.blogspot.com/
https://hotnaijamp3.blogspot.com/2021/06/shock-news-tb-joshua-death-nigerian.html
true
843160528823923684
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content